Nigeria Don Open Recruitment For Paramilitary Job, No Waste Time!

Nigeria Don Open Recruitment For Paramilitary Job, No Waste Time!

My pipo, if you dey look for job, make you carry your leg waka to this one wey dey happen now! The Civil Defence, Correctional, Fire and Immigration Services Board (CDCFIB) don announce say dem dey recruit for four major paramilitary agencies. Yes o, dem no dey play!..…READ ORIGINAL & FULL CONTENT HERE

This website uses cookies to improve your experience. We'll assume you're ok with this, but you can opt-out if you wish. Accept Read More