A man has tattooed 30BG on his forehead to show his love for Nigerian singer David Adeleke, aka Davido....For More CONTINUE THE FULL READING▶▶
Following the procedure, the devoted fan joyfully celebrated his new and distinctive accessory.
See reactions below:
@chyddo: “Bro already took his 666 mark, make devil no waste ink on the last day. Smart move.”
@xii_lion: “Rich man pikin go think say na QR code o 😂😂.”
@flodoskii: “How you wan take see work 😂🤣.”
@godson_011h: You think say David go give you money😭😂 person way they owe people go con dash you money😂😂 dey play.”
@demo__uk: “This period wey people dey say e dey owe dem na hin u go do tattoo. Shi shi u no go see.”
@emurotu_daniel: “If na my sister they date u I will tell her to breakup with u cos this is childish.”
@30bgnurse: “Even Davido sef go shock.”
Previous ArticleAfter 24-hr labour see how you’re looking at me – Woman tells beautiful baby in viral video…..CONTINUE.FULL.READING>>>